Intro:
yeah yeah eh
Oh na na
Mboma mmc
Icebeat
Chorus:
No 1 tappa
Girlie don’t stop
I love the way you shake am
Girlie don’t stop
No 1 tappa
Girlie don’t stop
I love the way you shake am
Girlie don’t stop
Hmm
Verse1
Many many girls for my area
Dem get many many packages
Adanma,Sukura,ujunwa
Many many girls for my area(ehn ehn ehn)
Dem get many many package (ehn ehn ehn)
Adanma sukura ujunwa ( ehn ehn ehn)
Hook:
Last- dem no Dey carry last
Omo dem no Dey carry last
All of dem whine up the body dem go polongo
Last-dem no Dey carry last
Omo dem no Dey carry last
All of dem whine up your body dem go polongo
Verse2
I don see many things but the girl so sexy
She get many style wey I no fit resist oh(ehn ehn ehn)
She get the swag
The sauce and she’s juicy all time(ehn ehn ehn)
Oh baby
Shake your waist
I love the way you Dey do that things
I love the way you Dey shake your waist
U make my body tinga ni ga ni
Chorus
No 1 tappa
Girlie don’t stop
I love the way you shake am
Girlie don’t stop
No1 tappa
Girlie don’t stop
I love the way you shake am
Girlie don’t stop
Listen!
Verse 3
I wanna groove with you tonight (baby)
I get much money to spend on you
I take you to Tanzania
I fly you to Toronto
I make you be my baby ( eh)
Hook:
Last- dem no Dey carry last
Omo dem no Dey carry last
All of dem whine up your body dem go polongo last-dem no Dey carry last
Omo dem no Dey carry last
All of dem whine up the body
Dem go polongo last
Outro:
Icebeat
All of dem whine up the body
Mix monster
No Comments